Don Darrow - Forever lyrics

Published

0 111 0

Don Darrow - Forever lyrics

INTRO Oh oh oh eh eh, oh no no When its Tommy on the beat o, You know its a hit o Achalugom o, oh no no CHORUS This love no be tomorrow Wetin I get for you go comot your sorrow I say no be for mouth o, na you I go follow If I no get money, for your sake me I go borrow I go love you forever o, (forever) I go hold you forever o, (forever) I go love you forever o, (forever) I go hold you forever, baby love you forever VERSE 1: Achalugom o, Ugegbe oyibo Aru ka akwa nma o Nkem Nkem o I see love when i look in your eyes You're a blessing and one of a kind You dey do me tonyor tonyor Like Egberi Papa I go tonyor tonyor You dey do me tonyor tonyor eh(2x) Na you dey give me Oganiru And me I love you Maka Chukwu Na you dey give me Oganiru I swear Nkem o, ehe BACK TO CHORUS VERSE 2 Jollof o(2x) Your love o, I no go put you for bus o I will love you like no other I'lld treat you like my mother I go buy you Range Rover If only you go be my lover o Baby o! Oh baby eh! *musical chants* Na you dey give me Oganiru And me I love you Maka Chukwu Na you dey give me Oganiru I swear Nkem o, ehe BACK TO CHORUS *more musical chants* OUTRO Forever o Its Don Darrow Again o