DJ Big N - Anything lyrics

Published

0 213 0

DJ Big N - Anything lyrics

Mavin Drop it DJ Big N Tiwa Baby fresh Burna When you are big, you are big abeg [Tiwa Savage] Baby, baby oh This thing e crazy oh Am going insane oh Olorun gbami oh Wonder wonder wonder (Wonder) E too late to cry oh (Wonder) We’re happy to fast oh Olorun gbami oh My matter e don cast nd everywhere I go nw dem know me na so so Mrs this them dey call me all the way from Lagos to Miami Abu Dhabi, dem dey feel me them know say this your love e drive me crazy and I’ll do anything for my baby oh my baby ah [Tiwa Savage] Baby anything for you Dance sukutu for you Oh baby oh for you Whine na whine na whine for you Baby anything for you Dance sukutu for you Oh baby oh for you Whine na whine na whine for you [Burna Boy] Joh, Hola Hola, hola, hola, hola, hola Why I feel so good,everytime I hold ya So good, that I gat you screaming Hallelujah You go’n know, nobody do you like I do ya wan baby Hola, hola, hola, hola, hola When me *** up, me live life demma wonder, why me breed a sweet life coz dey look pon me and see me sweet smile But dem don know say me come from street fight So make you no go make me feel like you no want me Tell me where you reside, when you’re horny Make you give me green light, make you call me I’ll be there by your side If you gimme I go dapada You know say I don suffer oh eh! now I don be godfather so u no go need no other [Tiwa Savage] Baby anything for you Dance sukutu for you Oh baby oh for you Whine na whine na whine for you Baby anything for you Dance sukutu for you Oh baby oh for you Whine na whine na whine for you [Tiwa Savage] You are s**y and you fine Bring your body next to mine Hold me bobo, waste no time I’ll make your body feel alright oh Dakun Dakun baby me eh Tele mi kalo ro ki eh What you gat o Daddy Make a bad girl be feeling highre Drop it Surulere Jaiye Awon gbogbo Festac Jaiye Oya Lekki nko Jaiye Oya Ikorodu Jaiye [Tiwa Savage] Baby anything for you Dance sukutu for you Oh baby oh for you Whine na whine na whine for you Baby anything for you Dance sukutu for you Oh baby oh for you Whine na whine na whine for you Hehehehe You thought this was a game We’re just getting started DJ Big N When you are big, you are big abeg