Di'Ja - Abi Na Jazz lyrics

Published

0 318 0

Di'Ja - Abi Na Jazz lyrics

{Reekado Banks} Burst Brain {Verse 1 – Di’ja} Fancy sh-t no be everything I give you my heart and my everything You no go (?) for anything You’ d reason I be everything You don hold me for work o That I have, I go give you When you need, you can call me Everything, Everything… {Chorus – Di’ja} A…Abi na jazz Abi na jazz Abi na craze Abi na craze, craze Say, Abi na jazz Abi na jazz abi na craze Abi na craze, craze say say mmmh mmmh mmh mmh mmh mmh mmmh {Verse 2 – Di’ja} Crazy is all I call you I like the way you dey do me Nobody wey fit to do me like you I dey see say them girls dem like you And when they turn on the club lights all eyes on you {Chorus – Di’ja} Abi na jazz Abi na jazz Abi na craze Abi na craze, craze Say, Abi na jazz Abi na jazz abi na craze Abi na craze, craze Say, say mmmh mmmh mmh mmh mmh mmh mmmh