D'banj - Suddenley lyrics

Published

0 307 0

D'banj - Suddenley lyrics

Verse 1 Oya suddenly Step in the club, they're loving me Standing so far, yet they're touching me I can feel their fingers robbing me She's calling me Late in the night she's f**ing me All day long she's stalking me And all these happen suddenly, so suddenly She go say ori yato sori If you ask her why, she go say Ori yato sori If you ask her wetin she go say Owo yato sowo Gbogbo wa mo wipe Koko yato si koko Verse 2 See the girls dem like me Cos I dey give dem the kokomisen Everyday dem go hala me Make I give dem the kokomisen Dem go say koko master You too sweet like [ja] They've seen so many dudes But none of them be like me Lets say I'm all dem see Sharpen your eye I be jjc They wan cook for me put [] si But ko bo si, my head to strong for dem o Quote me, na because of I fashy When the girls dem come, I dey treat dem fine o Quote me, that they never use to happen like this in my life But Now dem know the kind of living I'm living, I'm living I say now dem know the kind of living I'm living, I'm living Chorus Oya suddenly Step in the club, they're loving me Standing so far, yet they're touching me I can feel their fingers robbing me She's calling me Late in the night she's f**ing me All day long she's stalking me And all these happen suddenly, so suddenly She go say ori yato sori If you ask her why, she go say Ori yato sori If you ask her, wetin she go say Owo yato sowo Gbogbo wa mo wipe Koko yato si koko Verse 3 I wan talk about this young girl One of the finest girls I've seen When she step over the dance floor Her dance step so enticing She would say kokomaster You too strong like When we act to the movies Especially the late night scenes Well I remember the time When just to get a girl to be mine Dem go tell me say I no fine And I poor, I poor I no commit crime Dem go dey yap me no be small Dem no even send me at all at all Jus to bring their number make I call Dem go still dey hala at at all at all Now dem know the kind of living I'm living, I'm living I say Now dem know the kind of living I'm living, I'm living Chorus Oya suddenly Step in the club, they're loving me Standing so far, yet they're touching me I can feel their fingers robbing me She's calling me Late in the night she's f**ing me All day long she's stalking me And all these happen suddenly, so suddenly She go say ori yato sori If you ask her why, she go say Ori yato sori If you ask her, wetin she go say Owo yato sowo Gbogbo wa mo wipe Koko yato si koko