Davido - Gbetiti lyrics

Featuring , ,

Published

0 578 0

Davido - Gbetiti lyrics

Another cla**ic one Dammy krane, Shatta wale Yoiyo, Uuu-ukwu Dammy krane for the girls them O.B.O Leggo! Obodobo, Ebelebe Link us, Oya give them Banger, O shi mi l’hanger Gbetiti! Oya link up Gbetiti-i-i-i eeh! Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope Gbetiti-i-i-i All the way wey I go, all the girls them-a link up Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh Gbetiti-i-i All the way wey I go all the girls thema link up [Shatta Wale] Oya link shatter Me Dammy Krane Taah, everyday is a holiday Another Party tonight, Hennessey & Champagne We go dey spray like fire service Na Na Na Na, A ya ya ya Nath girl we have in-a Ghana So Bend down low , make we do my show We gbetiti, you dunno Ride me boat, kumonogo kumonogo thema sharp photo Baby girl wambi, wambi See all of them-a wine-a Bombay Bombay…. bombay dem na sing bad man don tay Shatta wale, Dammy krane Again.. Gbetiti-i-i-i eeh! Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope Gbetiti-i-i-i All the way wey I go, all the girls them-a link up Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh Gbetiti-i-i All the way wey I go all the girls thema link up [Davido] Eh, make your bom bom shake eeh Make your bombom shaaake eeh shake-aah eeheeeh. No, make your bom bom break, eeh eeh For your bom bom sake, eeh, eeheeh Eh! Girl….. I go drive Bentley Eh! You go drive Benz Uhhn….. I go rock movie Baby girl I go buy you Gucci eheh We go fly jet ahn. we go gbetiti ahn So can gbetiti eh… Omo gbetiti-i-i-i eeeh [Dammy Krane] Obodobo, Ebelebe , Link us! Oya give them Banger, o shi mi l’hanger Gbetiti! Oya link Up Gbetiti-i-i-i eeeh! Gbetiti-i-i-i eh, Je kan mope Gbetiti-i-i-i All the way wey I go, all the girls them-a link up Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh Gbetiti-i-i All the way wey I go all the girls thema link u Tinuke, Folake, Vanessa, Nadia oh Nadia…… mo fe izzue. Call me on my phone make we link up Masterkazzy-yyy-yy-yy now Gbetiti, Otutu, Ogbonna, Olata, Oh my God.