Davido - Fem lyrics

Published

0 1230 0

Davido - Fem lyrics

Napji killing this one (Baddest) E be like you don dey talk too much Small talk, you don dey talk who talk Fem (Baddest) Oboy, you don dey do too much Small talk, you don dey look who talk Fem (And di baddest) Person wey dey find the pity Omo no dey give me itty bitty Just call me, you wan know 30BG You go know 30BG, when you see 30BG You wey dey find the pity Tell odogwu say we like to party Just call me, you wan know 30BG You go know 30BG when you see 30BG Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh Make una tell am to call me Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh Why dem come dey para, para, para? Para for me Why everybody come dey para, para, para? Para for me Why dem come dey para, para, para? Para for me Nawa 30BG, we go para, para, para Dem go para for you Before the, before the matter get…