Oga boss Maka why!? Na only you!?? Go relax! Though we know say na your time! But for now....... Chill pill Your hands are tight And all you have is not even enough You've got plans for this and that A ma**ive project is on ground What you have....is what is called your Precious What you need is what you call your Treasures When you give your Precious.... You receive more treasures When you give more Precious You receive more Treasures Oyaaa.....break your bottle Give your Precious! When you give your Precious You receive More Treasures Verse 2: you go go party, you go dey show, you go pa** the street,you go dey pose You go form like say you be the boss. Number 1,in the World You see people in abject poverty and Penury,you say people are too lazy and cannot think,but we know say anything and everything wey you get na from Baba Godii eee