CDQ - Ahead Ahead lyrics

Featuring ,

Published

0 295 0

CDQ - Ahead Ahead lyrics

[Intro] Ma-ma-masterkraft on the beat [Hook/Chorus] Ahead Ahead The girl say she no be take-away Ahead Ahead See, Eke dey come, abeg find your way Ahead Ahead If no be today, shebi tomorrow dey Count your blessings and move ahead Move ahead yea yea [Verse 1] Ahead Ahead eh, all I wanted was to get ahead Baba gimme Shandi, my eye dey red If you no get money, comot for here Ehh, pilot, look ahead E be like say you don dey lose your head Forget, I don get paper here Why everybody just dey look me self? “Nawa oh” RIP to the dead, Ebeano! Na you dey hot Your market dey sell chai No wonder you no dey send So na you be the usher here? Ohh, who be your father self? “Ehh come oh” why you dey para self? The sun too hot for this Ghana self Abeg wake me up if you reach Mile 12 Choir Master [Hook/Chorus] Ahead Ahead The girl say she no be take-away Ahead Ahead See, Eke dey come, abeg find your way Ahead Ahead If no be today, shebi tomorrow dey Count your blessings and move ahead Move ahead yea yea Ahead Ahead The girl say she no be take-away Ahead Ahead See, Eke dey come, abeg find your way Ahead Ahead If no be today, shebi tomorrow dey Count your blessings and move ahead Move ahead yea yea [Verse 2 – CDQ] Yea yea Ahead Ahead won n pe ehhh Emi ti won n koje bi Indomie and egg Olami ti de, I gat cash under the bed Fun mi l'aye, mo fe run e je bi Daily Bread Woss! CDQ lo'n fo, ma s'iwa wu Ma je k'Olobe yen wo'le, a o si n sawawu F--k what it was, hommie it is what it is Ti Hillary o ba wole, e je k'a gba kadara pelu Trump Awon Ake ti fe da'lu ru pelu SAR-SAR Shogbo Osho free kini bear mami sasha Won ni mo ne Google moju, mo ya were gan Onisowo t'o nice lana but leni, won ti gone Ki samaraisa no dey do baba for business (?) the best part of it, throw-way the rest like cigarette Oro po n'nu Iwe Kobo, but je ki n da le na If you no dey talk about money, bros, move ahead “Move ahead, move ahead” [Hook/Chorus] Ahead Ahead The girl say she no be take-away Ahead Ahead See, Eke dey come, abeg find your way Ahead Ahead If no be today, shebi tomorrow dey Count your blessings and move ahead Move ahead yea yea Ahead Ahead The girl say she no be take-away Ahead Ahead See, Eke dey come, abeg find your way Ahead Ahead If no be today, shebi tomorrow dey Count your blessings and move ahead Move ahead yea yea [Outro] Bia! Who, who park this car for here? People go just dey People go just dey park anyhow Bia, nwane nna nna bupu motor here o Make them comot this car abeg Nna, I no need, abeg abeg abeg Comot this bus here, fool Bupu ihea nwanne