Burna Boy - Ye lyrics

Published

0 2662 0

Burna Boy - Ye lyrics

[Intro] Yeah My n---a…die for nothing …….. Oluwaburna o “ehn ehn” Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye “ehn ehn” Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye “ehn eh” [Verse 1] This one na gbedu wey dey ja pata Me I no get time I dey dagbada Dada cover my face Calling me lagbaja Biggie man wey no dey wear agbada Ahn Ahn “Ad libs” [Hook/Chorus] My n---a what’s the complaint G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing My n---a what’s the complaint G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing [Verse 2] Make you know say Anything wey you do Dem must comentate “I can’t coman k** myself” So anything wey I dey do I dey try to dey do am my way “I can’t coman k** myself” Plenty plenty plenty suffer wey we face Just to make sure money dey [Pre-Hook/Chorus] But my people dem go say I no want kpai I no want die I no want kpeme I want enjoy I want chop life I want buy motor I want build house I still want turn up [Hook/Chorus] My n---a what’s the complaint G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing My n---a what’s the complaint G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing [Verse 3] Different things dem happening Schemes and packaging In er one night 4 shows am juggling Flow like the ocean My boat am paddling Shout out shina peller That’s my bro, my family (?) When it comes to money I dey concentrate Make I tell you straight You are not my mate If you be commissioner I be Head of state [Pre-Hook/Chorus] But my people dem go say I no want kpai I no want die I no want kpeme I want enjoy I want chop life I want buy motor I want build house I still want turn up [Hook/Chorus] My n---a what’s the complaint G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing My n---a what’s the complaint G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing [Outro] Oluwaburna o Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye “ehn ehn” Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye “ehn eh”