Burna Boy - Say so lyrics

Published

0 410 0

Burna Boy - Say so lyrics

Thunder fire bout the country now Everybody say dey want me now Even your guards want to hunt me down Cos I'm very very very big now I'm in VIP You're biting your tongue trying to sing like me but anybody that invite me I'm gonna be rocking anything I see Cos this one no be party na rave You have every right to misbehave You fit behave the way you like to behave If anybody ask you tell them say Na Burna boy wey say so We fit come together like Lego Migrate to gyrate o Make we do the new dance Wey dey reign o Na Burna boy wey say so We fit come together like Lego Migrate to gyrate O we no send the people wey dey rate o I don't send una message If you no believe me You can ask Levine Or you can ask Quido Bakas o If you believe them You can ask Ese Or you can ask Ogado Or you can ask my brethren Dambo And they will confirm this information about the trials and tribulations Me are to go through daily So in this party I'm going crazy So everybody put your hands up And if you dey sitting down stand up Na Burna boy wey say so We fit come together like Lego Migrate to gyrate o Make we do the new dance Wey dey reign o Na Burna boy wey say so We fit come together like Lego Migrate to gyrate O we no send the people wey dey rate o So baby ma lo se j'aiye mi Baby jisoro We be pure and die the Hennessey Sayo ba sayo We're getting naughty in this place Girl dem a want to rub the body in this place I'ma like the way the girl wears a all the paint So me and her never separate Na Burna boy wey say so We fit come together like Lego Migrate to gyrate o Make we do the new dance Wey dey reign o Na Burna boy wey say so We fit come together like Lego Migrate to gyrate O we no send the people wey dey rate o So baby ma lo se j'aiye mi Baby jisoro We be pure and die the Hennessey Sayo ba sayo