Burna Boy - On The Low lyrics

Published

0 822 0

Burna Boy - On The Low lyrics

It’s Kel P Vibes Yo, yeah Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby you know that I’m in a chokehold Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby you know that I’m in a chokehold oh Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby you know that I’m in a chokehold Kpokpotikpo kpo kpo kpo Angeli, Angelina, you dey cool my temperature If you call, I go come deliver I no go fall e your hand, never Say na me you go love forever I’m a kaki, no fake leather Oh my Angeli , Angelina Oh my Angeli , Angelina Oh mi o da oh Anytime wey I see you for the club, I dey television your body Shey you no know sa the thing wey you carry fit k** somebody You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me And I know you shy but it’s cool when we’re making love On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low Angeli, Angelina, you dey cool my temperature If you call, I go come deliver I no go fall e your hand, never Say na me you go love forever I’m a kaki, no fake leather Oh my Angeli , Angelina Oh my Angeli , Angelina Oh no Shey when I want dey comot, make I signal you Why you want to dey question me like an interview I’m tryna put the ring on your finger too And dey better, kai kai, Be a better guy guy On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (ah baby) If you call, I go come deliver (ah baby) I no go fall e your hand, never (ah baby) Say na me you go love forever (ah baby) I’m a kaki, no fake leather (ah baby) Oh my Angeli , Angelina (ah baby) Oh my Angeli , Angelina (ah baby) Jesu