Brymo - Patience & Goodness lyrics

Published

0 1451 0

Brymo - Patience & Goodness lyrics

{Verse 1 – Brymo} If you get drunk, e go be like say you don know enough and if you smoke gra** he go be like say you wan know a lot But I know something wey you know no at all say to take time you go make time, I talk am before before Some people know say Say the drug for sorrow na attitude If you wait, you go soon find am say Goodtimes go come around again {Chorus} Patience and Goodluck Dem dey close like hair and skin {Verse 2 – Brymo} If you love somebody Only to find say you no love them again And the fire wey dey burn don quench You no feel am again Well me I know say the pa**ion wey die Fit to rise again To take time, you go make time I dey talk am again and again Some people talk say Say to wait, na a waste, na pain If you try you go soon find am say Good things go come And here to stay {Chorus – Brymo} Patience and Goodluck Dem dey close like hair and skin {Outro – Brymo} Some people talk say Say to wait, na a waste, na pain If you try you go soon find out say Good times go come around again