Brymo - Heya! lyrics

Published

0 595 0

Brymo - Heya! lyrics

{Verse 1 – Brymo} Everybody say them dey go their way But I no think say, say we dey block each other way Lai Lai, You no go hear the people say, Say na our ignorance dey make life hard {1st Chorus – Brymo} Heya! Heeeya! Some dey talk and some dey walk and time just dey pa** us by {Verse 2 – Brymo} Every woman dey look for man wey go love her right Wey go ignore her shortcomings Wey go take her like that And every man dey look for woman to hold tight But na ignorance dey let love down {2nd Chorus – Brymo} Heya! Heeeya! Some dey come and some dey go and love just dey pa** us by {Verse 3 – Brymo} I don dey stubborn since the time I be small pikin Na me dey always first see the problem, eh ah eh Na me dey quit last, I no dey run fast Papa say make I live freely like rich man pikin {3rd Chorus – Brymo} Heya! Heeeya!! I just dey fall, I just dey rise and time just dey pa** me by {Outro – Brymo} Heya! Heeeya!! Some dey laugh and some dey cry and time just dey pa** us by Some dey work and some dey pray and time just dey pa** us by