BRYAN THE MENSAH - That New lyrics

Published

0 159 0

BRYAN THE MENSAH - That New lyrics

(Intro) E dey funny me sef, e dey funny me sef Take it back to the streets long time like day. Wave (Really though!) (Verse 1) Are we on a wave? Or we just dey pa** life inside like a bus stop Wey we all be mates? Searching for something but notin dey come Be like every tin be waste We ain't really serious bout our lives Every tin we start dey take dey play Yeah, but we too seriously we dey some kinda level We do yawa we dey blame it on the devil He dierr he base for ein corner he dey wedge you If you close your mind to the light, yo my guy You go never see the tins wey e dey Bon appetite to the teef Wana money you dey chop but we base (Chorus) So uh, cry for me, cry for me See the motherland is screaming out cry for me 'Ego be, ego be' but notin we go do too Cry for me, cry for me See the motherland is screaming out cry for me Kent you see? Kent you see? That we gotta get that new new (Gotta get it, gotta get that (whoo!) x4 Gotta get that new new) x4 Woo, we sippin tea (Verse 2) Ei so Ghana we say we never go change dah Everybody is steady chasing the paper We're not obeying the rules, that is the danger I'm boutta let out the truth. Meeba abè bié gya Our musicians are trynna prove who the man is Instead of trynna show us just what the plan is (You make your ego get in the way of 'the way') x2 But at least sometimes, I find some people With some very strong minds Ready for the action but the system finds That action very irrelevant. I don't think that's intelligent If you wanna grow then you gotta give the youth a chance But you think you're such a man That you go fi handle the whole Ghana on your own though Okay bro. Do it then We dey spy you (Chorus) So uh, cry for me, cry for me See the motherland is screaming out cry for me 'Ego be, ego be' but notin we go do too Cry for me, cry for me See the motherland is screaming out cry for me Kent you see? Kent you see? That we gotta get that new new (Gotta get it, gotta get that (whoo!) x4 Gotta get that new new) x4 Woo, we sippin tea (Interlude) Yeah naana na... *and a whole lotta undefined vocal sk**s* Oh we base, oh we base, oh we base (Chorus) So uh, cry for me, cry for me See the motherland is screaming out cry for me 'Ego be, ego be' but notin we go do too Cry for me, cry for me See the motherland is screaming out cry for me Kent you see? Kent you see? That we gotta get that new new (Gotta get it, gotta get that (whoo!) x4 Gotta get that new new) x4 The End