Bisade Ologunde - Me And You No Be Enemy lyrics

Published

0 156 0

Bisade Ologunde - Me And You No Be Enemy lyrics

We come from different places Speak with different tongues But all tongue is red For we are the same We are brothers and sisters We may be different cultures and nationalities But all tongue is red For we are the same For we are the same My brother, my sister When Igbo meet Yoruba Him no go know Who come from where o For him eye o Chorus: All of them na the same Whether na from Ofa, Ijebu, ab'Egba All of them na the same Modaeke, Ife, Ogbomoso, ab'Osogbo All of them na the same Ilesa, ab'Oyo ile All of them na the same Everybody na family o Ghana wey come Naija nko Him no dey know (lai lai) Who come from where o For him eye o All of us na the same I say for him eye se All of us na the same Whether na Efik, Tiv, Ibibio, or Urhobo All of us na the same Whether na Nupe, Hausa, Ijaw or Itsekiri o All of us na the same Everybody na family Think well well you go see Chorus: Me and you no' be enemy We suppose to be family Na what you dey find, I dey find Abi na what you dey find brother Sebi na what you go chop you dey find Na what I go chop I dey dey find Na the same thing we dey find o Struggle for survival To come out from poverty Na the same thing we dey find o You see brother, sister Chorus: Me and you no' be enemy We suppose to be family Na what you dey find, I dey find Eh … eh … eh … eh … We be family Created by the same Creator Sebi we dey live together before o We dey share together before o We dey suffer together before o Sebi we dey marry together before o Ki lo wa de? Me and you no' be enemy We suppose to be family Na what you dey find I dey find All tongue is red For we are the same My brother, my sister When you self see oyinbo How you go know Who come from where o For we eye o All of them na the same Oyinbo wey meet Africa man Him no dey know Who come from where o For them eye o All of us na the same Ashanti, Fulani or Edo All of us na family Chorus: Me and you no' be enemy We suppose to be family Na what you dey find I dey find Na what you go chop you dey find Na what I go chop I dey find Na the same thing we dey find o Ayeele o Which kind madness be this Bo ba pa mi Won a pa e If I die you go murd Because my people go revenge And then your people go avenge And then my people retaliate Avenge … revenge … revenge … avenge … venge … venge, venge … retaliate Na so the madness go dey go back and forth from generation to generation o Which kind madness be this o Everywhere na fear Everyday you go dey look for your back You dey fear Who dey come Who dey go Wey pickin, wey mama Brother nko, sister nko Ha! Ab'on turn ti …? Aaah! Ki lo de? Chorus: We be family o Why brother go dey k** him brother When all of us na the same family o Pabambari, pabambari awon kan tun lo jo'le Oluwa Aaa! No matter your religion No matter where you come from No matter nationality o All of us are created by God All of us na the same Na the same thing we dey find Do your own, make I do my own Everybody same family o We be family We be family We be family o …