Bisade Ologunde - Dress With Sense lyrics

Published

0 323 0

Bisade Ologunde - Dress With Sense lyrics

Okay, na who you think start fashion put earring for ear? Who you think first wear am for nose? So fun mi. Na we begin the fashion make bead for neck Even self wear am for waist Na who you think first dey do suku? Abi because oyinbo dey call am braid, corn row? Na where you think them copy dreadlock? You no know na from Dada? Na who you think first dey paint them face? Wey oyinbo come dey call make up o Na where you think them copy tattoo? Na our body mark now African color sense, se na kente make I talk abi ofi? Abi adire eleko, wey oyinbo come dey call batik, tie and die African color sense, ko selegbe anywhere Awa ti nsoge ki won to soge, awa ti nlogba ki won to logba Asese soge bee lo nse ni Ah ee tungbe, pa pa pa tungben…sha sha tungben.. So fine girl make up your mind Appreciate o, appreciate your heritage You want to dress? Abi you want to undress? Better to dress with sense (Repeat) O woso bi alai woso, o lo mi se fashion You dey dress like say you undress, you say na fashion Wetin remain for confidential, when everything done expo patapata? No fashion anywhere pa** our own Ko si fashion kan, to ju tia lo Iro ati buba yen pelu gele skontolo Any woman tie wrapper, nak gele skonto She go fine one time, she go fine well well Abi you done see woman tie gele come wowo? It ‘s not possible at all Even oyinbo flat bottom, tie am fine one time Iro ati buba yen pelu gele skontolo Iro ati buba le pelu gele skontolo Ah! So fine girl make up your mind Appreciate o, appreciate your heritage You want to dress? Abi you want undress? Better to dress with sense