Big Brother Nigeria - See Gobe lyrics

Featuring , ,

Published

0 3230 0

Big Brother Nigeria - See Gobe lyrics

INTRO i know she laugh with you,(nothing dey do you) if she smiling with you (nothing dey do you) and if she cry with you (nothing go do you) ans if she laugh with you (nothing dey do you) CHORUS she fine pa** your girlfriend (see Gobbe) she fine pa** your girlfriend (see Gobbe) she fine pa** your girlfriend (see Gobbe) she fine pa** your girlfriend (see Gobbe) omo she too hot ooo eeh all dy girls dem go follow behind,she beautiful she my queen,oh queen my naija,she fine pa** your girlfriend fine pa** your mama hey she be my naija she fine pa** your girlfriend fine pa** your mama hey na she be my naija VERSE 1 from the very first day that i set my eye on you girl you be the real ?? and i never realy knew buddy whats up with you girls ah na slowly slowly girl you make me fall in deeply for you i talk about my baby girl you need to know her CHORUS she fine pa** your girlfriend (see Gobbe) she fine pa** your girlfriend (see Gobbe) she fine pa** your girlfriend (see Gobbe) she fine pa** your girlfriend (see Gobbe) omo she too hot ooo eeh all dy girls dem go follow behind,she beautiful she my queen,oh queen my naija,she fine pa** your girlfriend fine pa** your mama hey she be my naija she fine pa** your girlfriend fine pa** your mama hey na she be my naija VERSE 2 my woman my everything i love her pa** everything ?makes me smile she give me many things na she be my everything she so hot, she beautiful no be wash,she colourful my naija i dey talk about and omo she too good ee,i no dey shout VERSE 3 merry had a little land story sayer no fit tremb cu we dey jolly our motherland our name no go dey on sinking sand my mama has told me a million story inside everything she tell me ibi why you no funny naija reppimg na my mama daily daily and if a kpai today i know i be legendry CHORUS she fine pa** your girlfriend (see Gobbe) she fine pa** your girlfriend (see Gobbe) she fine pa** your girlfriend (see Gobbe) she fine pa** your girlfriend (see Gobbe) omo she too hot ooo eeh all dy girls dem go follow behind,she beautiful she my queen,oh queen my naija,she fine pa** your girlfriend fine pa** your mama hey she be my naija she fine pa** your girlfriend fine pa** your mama hey na she be my naija OUTRO i know she laugh with you,(nothing dey do you) if she smiling with you (nothing dey do you) and if she cry with you (nothing go do you) ans if she laugh with you (nothing dey do you)