Banky W. - Final Say lyrics

Published

0 396 0

Banky W. - Final Say lyrics

What if I tell you What if I tell you say Me wey you see, I don sow seeds Wey just dey germinate So be hopeful 'Cause wetin I know be say The baba wey we dey serve E no dey use us play E go enter, that thing wey you dey find E go enter, it might take a little time, but E go enter, when the stars align E go enter, and everything will be just fine 'Cause when oluwa say yes Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah Nobody can say no Baba I hail, oh 'Cause when oluwa say yes Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah Nobody can say no Baba I hail, oh 'Cause you get the final say No matter what them say No matter what them do Yes, you get the final say No matter what them say No matter what them do Delay is not denial Keep waiting patiently You can triumph through your trials If you just believe So don't give up the fight 'Cause baba god no dey sleep One day you will surely celebrate, oh He will supply your need Have a likkle faith and see that E go enter, that thing wey you dey find E go enter, it might take a little time, but E go enter, when the stars align E go enter, and everything will be just fine 'Cause when oluwa say yes Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah Nobody can say no Baba I hail, oh 'Cause when oluwa say yes Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah Nobody can say no Baba I hail, oh 'Cause you get the final say No matter what them say No matter what them do Yes, you get the final say No matter what them say No matter what them do Ooh, you get the final say, you get the final say Ooh, no matter what them say, no matter what them say Ooh, you get the final say, you get the final say Ooh, no matter what them say, no matter what them say 'Cause you get the final say No matter what them say No matter what them do Yes, you get the final say No matter what them say No matter what them do