Baby Fresh - Problem lyrics

Published

0 198 0

Baby Fresh - Problem lyrics

[Intro] This gbedu is a problem! Oya Reeky Baby Ohh Oya Baby Fresh [Vesre 1] Your problem dey for your back oh And you wonder why boys de follow 'round oh Every other day you for your yard Paparazi sef follow you about Girl, when you walk down the high way You dey make men misbehave Girl, when you walk down the high way Spiritual men don dey lose faith [Chorus] Your problem is a problem This problem is our problem The boys them sha we go solve them We go join 'em together and solve 'em [Bridge] Girl you don tire Girl I swear I know say you don tire Every other day every other man say them want fire But.. [Hook] Baby Own that, own that Baby, own that You better don't drop thing yeah Baby, own that My baby, own that Girl, you got a whole lot You better dont drop thing yeah [Verse 2] Like Kim Kardashian Carry front and carry am You look like my Yarinya I nor go mind to marry am, yeah I'm gonna search, and I'm gonna find, and I'm gonna own that You gonna like it You gonna love it When I own that [Chorus] Your problem is a problem This problem is our problem The boys dem, now we will solve them We go join 'em together and solve 'em [Bridge] Girl, you don tire Girl, I swear I know say you don tire Oh na na na Every other day every other man say them want fire But... [Hook] Baby Own that, own that Baby, own that You better don't drop thing yeah Baby, own that My baby, own that Girl, you got a whole lot You better dont drop thing yeah Tequila makes you Kpon kpon kpon ti kpon... [Outro] Own it ohh, girl you gotta own it own ohh Girl na your problem ohhh But we like the problem ohh Baby oooh I like it ohhh Other boys love it ohhh And we want to hold it ohhh Slay it ohhh I gbedu when you nail it oo Oh yeah, onananana Oyah Girl you got to own it, own it, own it Oh yeah! Girl you got to own it, own it, own it, a own it Slay mama...