Aprez - bellemi lyrics

Published

0 210 0

Aprez - bellemi lyrics

Ooooo badman aprez okodi hi Bellemi na you dey make me dey belleful ayoyimika i fit high for you Fight for you run the doe and make the marriage oooo My faith lies on you sugar,isioma i wanna thank You oshey oooo Yeah Chorus: Shey you know say na you dey make my heart dey beat for you Shey you know say Shey you know say na you make me won dey craze for you Shey you know say eeh Verse 2: Make me know oooo Wetin dey your mind i nor mind Girl i want to give you everything wey you na see before now Faith as i nor dey bobo you Wait you not fit deceive me Same girl you love na the same cruize i dey catch Girl you know say i sabi Cordle before 123 i nor dey waste time to jack She say tonight hie nor go easy for us ooo She ready come i nor go mind to finish work Je she said do me jeje Ifemi nor dey dull nor dey dull give me everything you get Omologo Who nor go nor go know Make the doe make money when you get the doe na Chorus: Shey you know say na you dey make my heart dey beat for you Shey you know say Shey you know say na you make me won dey craze for you Shey you know say eeh