[INTRO]
Ose amgoni, oya nah
X-Project oh na, nah
Olamide, m’o n s’omo Ghana
Won ni m’o da bi eni t’on fa gbana
X-Project
Lamba of destiny of the after life
[PRE CHORUS]
Baby, oh baby, come tell me what you want?
Baby, oh baby, come tell me what you need oh?
Sweety oh my sweety, come tell me what you want?
Sweety oh sweety, come tell me what you need oh?
[CHORUS]
Ehh pretty baby You Fine oh (You Fine oh)
I promise to love you, nwannu oh (nwannu oh)
I can tell you my mind You Fine oh (You Fine oh)
All for me, you mine o (you mine o)
[VERSE 1- X-PROJECT]
Pretty, pretty girlie come quick
Make I show you how me love for you concrete
Baby girl you so sweet
You na the kind of girl I want, baby
You gat the kind of eyes chocolate
Baby come quick, or you go late
At 8:30, me, I go lock the gate
This na the time wey we dey celebrate oh
Do me, anything wey you want
Baby girl, me I like am so
Show me, all the love wey you get
at your heat me I want am so
The way you shake, dance, bum bum bum
Dey make the man dem just dey run come
The way you fine you dey in line
One of a kind you make me heart ‘calmdown’
[PRE CHORUS]
Baby, oh baby, come tell me what you want?
Baby, oh baby, come tell me what you need oh?
Sweety oh my sweety, come tell me what you want?
Sweety oh sweety, come tell me what you need oh?
[CHORUS]
Hey mon ami (Eh le) this your love dey mon ami (Eh le)
Bother me (Eh le) this your love dey bother me (Eh le)

(Ah go down low)
Bother me (Eh le) this your love dey bother me (Eh le)
[VERSE 2 – OLAMIDE]
Ah emi mo n j’ese Shade, J’ese Tola
Bilikisu gan lo’un fe to la (o se)
Ki le leyi t’o ru s’aya?
O da bi mountain of f’aya
O gbe’di pon bi Tonto Dike
O da bi eni t’o wo koste onike
Je n fun e l’ori bi i ti Amunike
Se mo jo atoniga?
Farabale ki lo se e t’o n sa’ko?
O n se Tupac, o n se Shakur
Mo n pe e, o wa n fi mi se pasko
Ti n ba j’ese lale yi, ma a kan
First of all, won gbo ni Makurdi
Emi n mo ko o, ko n se Sakurdi
Ki lo n se e? Oya, yo’di
Je n fun e ni, koba!
Ye e ma ko’di
[PRE CHORUS]
Baby, oh baby, come tell me what you want?
Baby, oh baby, come tell me what you need oh?
Sweety oh my sweety, come tell me what you want?
Sweety oh sweety, come tell me what you need oh?
[CHORUS]
Eh pretty baby You Fine oh (You Fine oh)
I promise to love you, nwannu oh (nwannu oh)
I can tell you my mind You Fine oh (You Fine oh)
All for me, you mine o (you mine o)
[X-PROJECT]
Do me, anything wey you want
Baby girl, me I like am so
Show me, all the love wey you get
at your heat me I want am so
The way you shake, dance, bum bum bum
Dey make the man dem just dey run come
The way you fine you dey in line
One of a kind you make me heart ‘calmdown’
[PRE CHORUS]
Baby, oh baby, come tell me what you want?
Baby, oh baby, come tell me what you need oh?
Sweety oh my sweety, come tell me what you want?
Sweety oh sweety, come tell me what you need oh?
[CHORUS]
Hey mon ami (Eh le) this your love dey mon ami (Eh le)
(B’o se ma je ni yen o de ti n je be)
Bother me (Eh le) this your love dey bother me (Eh le)
(Oya, Naija o sa mo? Olamide, Baddoo)
Hey mon ami (Eh le) this your love dey mon ami (Eh le)
(E-Project heyy Baddoo hmm, awon elei)
Bother me (Eh le) this your love dey bother me (Eh le)
(Awon agba awo t’o n f’ase m’omi, t’o n le poster m’oju orun)