[Verse 1] The vip bus move like 11pm Den we dey go ga B4 we climb top we k** fufu 4 kejetia (welcome 2 las palmas) Then the nyanya overchill But at least no preacher Dey put on som lil win film I guess am from the laughter These seats dier 1st cla** flights Two left one right I get som beats i go take write To shorten the night I wake mens ask am if e see ma headphones E say e dey e bag unders so mek i use e own [Verse 2] Kubolor paa i bed deep so wey e wake me Den i wan sleep till after kyebi honom bebi See how e dey nod e big head take stretch ma headset The driver start fire like e hear on yor marks get set I wish say sombro go start preach mek i insult am small No better gbemis on board too so here dey make dull Mtchew... Ei wait! I no shedda c dis girl Den e cover e head top, b like e no dey feel well The way e dey sweat dier fever or diahorrea Flatu scent confirm ma latter theoria Fine girl so wey yor intestines dey toss so Dis one so so luncheon meat & turkey bottos oh [Verse 3] Ah chale mens e b u challenge the nyanya Nah e from dat naija girl gbemisola ifunyanya The way she kyia dier she for tell the driver mek e stop Coz we hit another speed bump she go fit sh** wana top Oh those kind tinz just dey happen for films inside Hm dey der no tell u wot do eli d last time Local ga boy wey e slur take beg the driver by force Ah i dey kai u show me the video for your laptop
... Pls tell me its not the sound i tink it is Pls tell me its tom brown u r tasting on yor lips If it is then this tom brown is strong n rich I never knew a tom brown like dis even exists Lets stop lying to ourselves it is sh**!!! We are eating sh** oh we are eating sh** But sister we just pa**ed nkawkaw U could have asked the driver to stop there or? I wanted to do it at linda dor Well now its on the floor n the window door Driver ye be si oh guantatanamo fuor wo krom Aha ablasti ti se nsaman puom Chale mens i dey drop down den naked maself Myself we 4 find water boff...4 wana health I leff ma phone den ma bag coz chale new life Naked & sh**ty in dark africa is dis life? [Hook] Yε nyina yε pε adwuma yε [Verse 4] See 59 galamsey guys covered in wet mud Brown mportormportor Say dem dey walk go ga chop kfc shun gari fortor Den we forget say sh** dey wana body Coz we make used to the smell Dey hold dema noses look we like We just commot from nude hell We ask dem if pipe or river dey around Dey say som new well There norr Muhammed then Atef show up ask us if we dey need help Dey say dey get information say som chrife radicals dey the bus top We tell dem say som serious bottos bomb so we jus wan boff Dey push past we run to the bus scream everybody go off!!! ...christian suicide bomber scream jesus is lord wey d roof blow off