O yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah I hope say you dey hear me well ah Na me be the guy wey dey burst medula I make your vvip make e turn regular, say make e turn regular Baby energy no go near me never I go dey ride till the very day my god set me out So no matter how e be me i will not sekkle down, never never never Until i pull up in a maseratti Make everybody to dey talk about me From ikorodu, ojo to badagry, jaiye ló to miami So shoutout to the n*ggas wey dey still dey doubt me I know say very soon una go start to find me Na only for online wey you go fit o search me And that na if you get e battery So that's why me i dey pray for protection Cause very very soon i go dey cause tension If them wan count mah fans them go run census So that's why me i dey pray for protection Cause very very soon i go dey cause tension If them wan count mah fans them go run census Me i dey drink up
That's the only thing in life we live for Cause i no come suffer die for this world So abeg e call all my n*ggas make we link up Make i down some bottle for their green cup But i go jàpá if anyone tryna disturb, jàpá jàpá from kasala E no go bad if i pull up in a maseratti Make everybody to dey talk about me From ikorodu, ojo to badagry, jaiye ló to miami So shoutout to the n*ggas wey dey still dey doubt me I know say very soon una go start to find me Na only for online wey you go fit o search me And that na if you get e battery So that's why me i dey pray for protection Cause very very soon i go dey cause tension If them wan count mah fans them go run census So that's why me i dey pray for protection Cause very very soon i go dey cause tension If them wan count mah fans them go run census Aaahaaah! tunezgod, twenty-twenty-one, opór! (mixtus on the mix)