You make me go tipapatipatipatipati You make me go tipapatipatipatipatipa my body electric Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipati You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon I'm crazy (oouuh jaga) Chulo gat no limit (right) Mans gat no limit (rigth) Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit Whenever me come dem feel it, mans gat no limit Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit I feel good and I feel so nice And the boy so far from loss (ehh) Step inna the place everybody dem know Say the boy so dangerous Where dem? where dem? who dem be? Where dem? where dem? Who dem dey? When you turn your radio And you on your TV na my face una must to see You make me go tipapatipatipatipati You make me go tipapatipatipatipatipa My body electric Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipati You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon I'm crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right) Mans gat no limit (rigth) Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit Whenever me come dem feel it, man's gat no limit Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit See! me I dey live my life, I no get your time Call me anti-social Check my style you go know say My Mclaren no be Toyota All of my girls them a feel me From Jo'burg down to Elegushi All the money when I get for my lifetime I swear I no know the total You make me go tipapatipatipatipatipa You make me go tipapatipatipatipatipa My body electric Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipatipa You make me tipapatipati gbongbontigbongbon I'm crazy (oouuh jaga) Chulo gat no limit (right) Mans gat no limit (rigth) Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit Whenever me come dem feel it, man's gat no limit Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit