Call me perry vibez
Hee eh eh haa
Skubi skubi doo doo
Fearless o oo
Woh woh oh oh oh ahye
.
.
Ojo odun sha laman jeran
Taba bota la man demo
Buh
Na pesin wey dey dey do demo
I dey kampe motun nsh*mo
Motun demo eh eh
.
.
Hook
Baba yeeh , me am grateful o
See am grateful o
Me am grateful o ...ayha
Baba yeh eh eh eh
Me am grateful o
See am grateful o
Me am grateful o ayha
.
.
I stated from the scratch when nobody gat my back
Only baba God dey for me o
Back in d days when we no gey this rabah ,lot of people been dey hate on me o
Its jxt by grace not by power ah , shebi oluwa lo demilade o
Why u con dey pray make i fall down
Ewo ibi tati bere , ewo ibi ta bade o oo
Taba de ooo
Ma ra le ooo
Majaye o o o o o o o
.
.
Hook
Baba yeeh , me am grateful o
See am grateful o
Me am grateful o ...ayha
Baba yeh eh eh eh
Me am grateful o
See am grateful o
Me am grateful o ayha
.
.
Many many things that av been through
Or is it my fualt that av been through it
Gimme things that i asked frm u lord
Gain of all d passion that av been into
.
E don tey i dey ask for yr blessings
Over yr children shower yr mercies
Nd for the blessing of today , tommorow nd future baba
I say tnks in advance , i give praises in advance
Bad days , goods days
I give tnks to you , na u i give praise
People talk say i do craze , na u i look up to i no get two ways
.
.
Hook
Baba yeeh , me am grateful o
See am grateful o
Me am grateful o ...ayha
Baba yeh eh eh eh
Me am grateful o
See am grateful o
Me am grateful o ayha
.
.
Baba baba yeh yeh yeh , uho hoho o o o
Baba yeh yeh yeh eiyhe
.
.
Baba baba yeh yeh yeh , uho hoho o o o
Baba yeh yeh yeh eiyhe
.
.fearless o o o
Perry vibez
Skubidoo
Ah o o ah ah
Oh oh ha ha
E yhe e
.
.
.
.
Oh lord
.
Shower yr blessings