Plenty wahala, plenty dey gpeme For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele See no be because dem no born you With silver spoon for mouth, say u be ogpe Make I tell my story oh Make I tell you my story oh Africa, Nigeria from Warri to Abuja Lagos States, Niger Delta Africa, you are so beautiful, beautiful Some dey sick, some dey well Some dey tatafo, some dey aproko We dey call oghene, we dey call chineke Wetin go save us from d pain wen we dey go through Africa no one else go save you but you It is time to arise Take away your pride, it is time to arise, yes Africa, Nigeria from Warri to Abuja
Lagos States, Niger Delta Africa, you are so beautiful We are living in a world, self-centered Making our own hell fire just by ourselves And then we start with eye service to make one notice us Can't we see the way we lie to ourselves? Africa, Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa, Africa, Africa