As you dey so U dey bow ur head As u dey there so U dey shed those tears My broda make u stand up This life u got nothing to loose My sister make u wake up Journey wen u don waka no be invane Me I know say You dey work well well You don sweat well well; suffer suffer well well Waka waka well well Why my people dey suffa for this naija Why my people dey suffa for Africa For the people of the ghettos Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes with dem wordly things Say 'd battle never finish oh it just begins Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awolowa talk am U na no dey hear u fit k** d' messenger But u no fit k** the message k** me messenger, u no fit k** the message Why my people dey suffa for Africa Why my people dey suffa for this naija, in Babylon Suffer suffa, oh naija Suffer aahhhh? Africa In you Babylon On our way to zion