Yeah they call me liberty liberty young lion pan the gyal dem
Look into my eye ,look into my soul
Look into my eye I know you see paradise
Girl you no fit lie ,me I understand
She aah want to live ,without me she no fit survive
I don’t want to go ,I don’t want to cum
I don’t want to die young I don’t want to go ,
water carry me go ,Me I want to die ,me I want to live
Live for her.
CHORUS
MURDER SHE WROTE o yeah
Murder she wrote oh oh oh oh
Murder she wrote o
Murder she wrote
Murder she wrote
She say MR lover man call me when you are lonely
I don’t want to be lonely ...the way you move it
I loose control over it eyeyeyeeye.......
She say bring the ganja let me smoke it let me feel alright ..I know that anything I say I mean me I no fit lie lie ,I want you fly fly when the sun goes down
I need by my side ,I don’t wanna see you frown
I want you happy all night
CHORUS
MURDER SHE WROTE o yeah
Murder she wrote oh oh oh oh
Murder she wrote o
Murder she wrote
Murder she wrote
Many girls come my way
You the best you the neatest
You the gyal with finest face
I no fit lie I no fit lie
All the things wey you suppose do for me
Make you no go dey dull yourself
I want you now now
I no want you far away.........
CHORUS
MURDER SHE WROTE o yeah
Murder she wrote oh oh oh oh
Murder she wrote o
Murder she wrote
Murder she wrote