//Verse 1// "Sometimes I dey imagine, like if MUSIGA be SS The way boys go dey hide from the lecturers.. Den one day paa, Amakye Dede go fit bore Line highlife artistes den lash them Wey every Saturday, entertainment dey Dem go gbele the Dome den make we tear jams Ohemaa Mercy den Cee dems go be dem girls wey dey rush pa** So dem no go love dance Ashiaman boys go look sharp Dem go start dey make plans cos dem noe say ebi 1Chance Kweerr, there u go see Ayisoba dey boogie plus fresh chicks The way he go take fans.!! Tema boys be the boys wey go dawg chicks Dem go tear circle den do some boogie battle The tree under for the Banquet hall ein body be the place Samini go chock chicks for Efya, Lousica, Eazzy, Raquel den Caroline go make the jams go bee pa** Cos if DJ Black drop the sound naa They den Sharifa go start dey shake a** Wey Chemphe, DBlack, Keche, Opanka den Yaa Pono demma no go loose guard Asem go dey the wall ein body.... 1, 2, 3. Quench the light, den the boys charge //Bridge// Kweerr, Jams dey bee. Jams dey bee ~'Oh Chale, I no dey see, I no dey see' • "The fresh girls dey that side, make we go mia But if yawa gbɛɛ, you for look sharp je mi Some one girl bi dieer, I mia wey I pull" ~'Ei, Serious???' • "Why? U figa say I dey fool??" IMAGINE SAY THIS THING BE SS. YOU'RE WELCOME TO MUSIGA High School
//Verse 2// Okay, imagine say Obour be school prefect Bessa be Vice Della Hayes, Girls Prefect Oheneba Kissi, Compound Overseer Deborah be Secretary Okyeame Kwame, D-Hall Prefect In every school, head master be the boss So who be wonna Headee??? GrandPa Reggie Rock!! You loose guard, dem go seize your phone "Wuabɔ Loss" If you no dey go cla**, dem go lash your bu*tocks So like-joke like-joke, we go go D-Hall Macho Rapper go bore say he go whip Tic-Tall?? Trigmatic, Edem den Stonebwoy dey chop waa So dem go carry bucket go D-Hall? We no fit go Bacardy's den go chill sake of After Lights Out dem go tear Roll Call? KwawKese go fit punish dem 1st years wey dey rush wey figa say dem dey tear HardCore? Imagine say Wanlov dey ron Kaakie Imagine, every 2 weeks, we dey weed Imagine say wonna Headee ein head trɔ No speaking of Vernacular, you no go fit rap twi So every Sunday Church Service, Ampong dey sing R2bees polish demma walabi wey e dey bling Dem 1st years wey dey rush, if Senior ShattaWale catch you You go see!! But, Academically, we go be the best We be decent. The girls no go dress show breast Science and Maths quiz, debiaa we chop 1st Sake of wonna Lecturers be the best!! Mwaaii //Bridge// ………