[Intro] Kokose Korede Bello Baby Fresh on the beat oh [Hook/Chorus] If you smile na to smile oh baby oh “Na to smile oh baby oh” If you cry na to cry oh baby oh “Na to cry oh baby oh” And if you laugh I go laugh oh baby oh “I go laugh oh baby oh” And if you say you want to dance “Na to dance oh baby” Kajo, Kajo ma yungba ma re oh Yungba, yungba jare Kajo, Kajo ma logba ma re oh Logba, logba jare Ife olugbala ma re Olugbala wole Ife yi yato jare Oyato, oyato jare [Verse 1] Oh nana, oh mana away I dey think about your love oh Girl, I dey sare to wale And I can’t wait to link up See I no dey fit to chop I dey miss your jollof Jollof oh, jollof oh I dey gbadun your jollof oh Oya kiss me, take away Make I wrap inside my heart oh They try to steal my love away No, but they know they cannot oh You be the key to the padlock You be plane I dey pilot oh Oh my God oh, oh my God oh You be the ring wey God comot ohh [Hook/Chorus] If you smile na to smile oh baby oh “Na to smile oh baby oh” If you cry na to cry oh baby oh “Na to cry oh baby oh” And if you laugh I go laugh oh baby oh “I go laugh oh baby oh” And if you say you want to dance “Na to dance oh baby”
Kajo, Kajo ma yungba ma re oh Yungba, yungba jare Kajo, Kajo ma logba ma re oh Logba, logba jare Ife olugbala ma re Olugbala wole Ife yi yato jare Oyato, oyato jare [Verse 2] Baby oh, baby oh This is so crazy oh Na beg I dey beg oh Gbami oh! Pekele pekele Arugbo je’gbese No mind oh je gbese For your love I say Baby oh, baby oh Loving you steady oh Your loving dey sweet oh Gbami oh! Pekele pekele Arugbo je’gbese Girl if you je gbese Emi ni o san oh [Bridge] Ehh, I no dey use you play Girl you the reason I sing this song oh Cos ah be presido Automatically you’re my excellency oh Oh, you are the one they know, Aya mii You are the one, you are my life You are my life oh You are the love of my life oh [Hook/Chorus] If you smile na to smile oh baby oh “Na to smile oh baby oh” If you cry na to cry oh baby oh “Na to cry oh baby oh” And if you laugh I go laugh oh baby oh “I go laugh oh baby oh” And if you say you want to dance “Na to dance oh baby” Kajo, Kajo ma yungba ma re oh Yungba, yungba jare Kajo, Kajo ma logba ma re oh Logba, logba jare Ife olugbala ma re Olugbala wole Ife yi yato jare Oyato, oyato jare