{Intro} Is the real real real khae You say your gbedu na d finest Shey o ye e. khal'ed {Chorus} Ma lo guck o! Omo dey e ma lo guck o! You follow man inside porsche o! You con dey think say you b boss o! O ti guck o! Your babe nab you (you don guck) If you ain't about the money(you don guck) If your maga dupe you(you don guck) If your wire never click(you don guck) {Verse 1} Ni suru you go hustle for lere Money don come you no dey listen to quarry Now you dey ball you popping shots like balotelli Money don finish you con dey preach for holy mary You go for race you carry last You bet money dem chop your cash You go to school you carry last You say you good you sing the jazz You still dey form you sabi pa** All dem n******gs wanna ball o! When we turn bad guys all the girls wan dey come o! For the n******gs wey don guck o! They be shipping ma benz oya n***a watch the car go He dey make treats He said he is known in 1960 make we come bet He said his grandfather once dated Queen Elizabeth Now dem talk say dem never get their visa yet O ti guck o! {Chorus} Your babe nab you(you don guck) Ofe je pizza pelu fork(you don guck) She decieve you with mary kay(you don guck)
If youre still looking for johnny(you don guck o!) Hook:- Ma lo guck o! Omo dey e ma lo guck o! You follow man inside porsche o! You con dey think say you b boss o! O ti guck o! {Verse 2} Malo guck o! Omo de i malo guck o! All this girls wan dey fine like darejo Dem wan look like rihanna But na work o!(but na work o!) All this n******gs wanna dupe me Dem see bad guy Dey dey look for their mugu well am not that guy Chale come and see ma flows go make you crase See this mumu wey go meet airforce cause him dey find wifi You balling with dem n******gs on a code You making ur own u wanna spend it all alone Dem nab you collect all the dollar The Guys wey borrow you money dey come for the money wey you loan You tryna mess with me you don guck O so pe o fe nor muhammed ali pelu luck Omo now you can see why flows ycee o le sun mi Dis younging is about to be the boss O fe je ebo lori titi(you don guck) Use your school fees play 1960 (You don guck) For school you carry over 10 times (You don guck) Say make we have patience you get goodluck {Outro} You don guck! Is the real khae Khal'ed Shey o ye e!