Chai! Yes aii They don't know My mommy tell me say Watch out for the snakes and watch out for the pythons And jargo tell me say Open up me soul, when the people turn the mic on Zamani boy k** another one Kicks with my louie and vuitton Badman all of them around Me take their words worth like ah dem quran Charlie make i see space Ati re the ball step Make i introduce you to sammy, that be my jos friend Rappers taking shots at me cause i'm k**ing i'm off them Kpooyaka kpooyaka Now this girl feeling like us fam 2015, na im be the question My people dey anticipate who go be the next one Well afterall, we know say allah dem go rig election Upcoming artiste no fit afford money for session See me i don't fear another man Cuz if i don die today, i no go die tomorrow Make dem open up my yarn Cuz if i don cry today, i no go lie tomorrow Jehovah don bless my ramadan Put me on top my base na na na Make dem open up my yarn Put me on top my game oh lord! This was copied from free naija lyrics dot com And i wonder why Some people dem thief money and dem ah carry dey go I wonder why… Some people dem ah sleep for bridge with no place to go Politicians dem ah cover up the truth We bringing up corruption in the youth See the kind of money all of dem ah loot Terrorist dem ah gather more recruit Even if we diss them, shebi dem go listen Before you know it, dem go say five billion is missing And even if you suffer dem no go see am like big thing Ask the people wey dey for jos, na we be victim Zamani boy k** another one And all their children instagram na louie and vuitton See me no fear no badman, all of dem ah run
Government dey take their words but that one no be haram See me i don't fear another man Cuz if i don die today, i no go die tomorrow Make dem open up my yarn Cuz me i don cry today, i no go lie tomorrow Jehovah don bless my ramadan Put me on top my base na na na Make dem open up my yarn Put me on top my game oh lord! They shoot ah magazine, ban the gate to youth Na na na na na na rain fall down They shoot ah magazine, ban the gate to youth Na na na na na….kpooyaka! They bring me down Shebi dem go cure my craze Get your juju make you carry am go Jehovah dey surround my place Yeah hey there They call me ice prince zamani Kids call me ish prish They go like uncle ish prish See me i don't fear another man Cuz if i don die today, i no go die tomorrow Make dem open up my yarn Cuz me i don cry today, i no go lie tomorrow Jehovah don bless my ramadan Put me on top my base na na na Make dem open up my yarn Put me on top my game oh lord! Okay Me and my grip boyz We no dey look face And if you bite this omo That one na tooth ache See we are the warriors, we dey look up to 2face But me and stickerboy na mostly hoodos we dey cook plate Who gives a f*ck door; weak bar Shebi na ice prince don dey become a big star Shebi na meek mill don dey invite am come milly How i go pay attention when n***as dey talk silly Na which kind kpekere be this Oh lesele be this… Aii, Na which kind kpekere be this Put me on top my game oh Na which kind kpekere be this Kpekere be this… Aii, Na which kind kpekere be this Na na na na na na……sammy gyan! Put me on top my game oh…