Catch My Cruise Buzzing all day Hanging all night Chilling with my n***as and me I just dey catch my cruise Abj to Gidi calabar and rivers city I got my guys with me still i just de catch my cruise Jalabia Gang gold chains on the neck All gold err thang Trinidad when I flex Respect to king sunny ade na so I de Kampe all black err thang the boy coal like wande See as the wheels dey spin like jimmy jatt Turn tables the tables have turned now they cutting cap Cut the crap copy cat I hope say u fit copy that Im a champ the rap federer I'm serving roger that uh! Holla back Gidi Gidi don dey turn Vegas When I.S famous in Lagos trending on every status Zoom past ozumba VIP up in VI Give the banana on the island I don land Now tell em we de go Like tumor in ur brain my n***a we don grow Na small small monkey dey turn into baboon I'm bout to go from rap to riches I'm an upcoming tycoon
Verse2: Sea cruise na where we de blow all kpef The thing too loud it's even heard by the deaf I'm flowing insane I swear my raps de yaba left I swear I'm Nailing all the chicks on top say I don hammer sef The saying money talks but their pockets the stammer sef They broker than pidgin English and no sabi grammar sef I'm schooling em with no pen and pad Give d girls the dissertation and dey letting me grad If she dey give abeg she sabi work She carry belle she dey call oboi my phone no dey work She dey text with no reply my guy I no lie I talk say I be virgin de form say I holy die Na so she come jam me for liquid I lie say I get twin and told her to keep it a secret And she smiled and said she was pulling my legs We smoked a j on holiday and then I put her to bed Shayo,Set P, Blow, Chao!