I be bad guy shey you wan know Owu no dey touch Owu breeze no blow If so not so no be say I know show Off my dirty money diddy got me feeling like puff Off I be bad guy joor Really and truly girls be feeling that boy See the way he drive and he really get drive To match the whips he parks balling like its five aside Ahh I'm on my jide kosoko Stupid money based one or two kpolo kpolo All black whips but my chicks dey multicoloured All these rappers just dey knack ashewo kobo kobo We no dey same league Dem de for CAF and I dey UEFA Champs league Balling like the Indians against the super eagles U go mud if u try score or see lion ball wash* Sha let's get back to the matter Everyone dey ball I be the rap sep blatter And you be Amos Adamu But I.S is famous my money dey skelewu Ahh I be the man that the boys talk about Now the boy is the man of the house When I was 15 I was already oga I had my own disciples break bread like the last supper Promised my bros that we'll never suffer We'll make good of anything life had to offer As we got old things got tougher Mans had to man up or risk being cut off I've not been in Gidi in a minute But mehn I've been in Paris Victorias been keeping secrets More digits more gold diggers digging
More digging up for treasures now gold is misleading Got diamonds from Serria Leone Charles Taylor made blood diamonds hidden stones Oil money gang I've got got oil money tanks Think I should change my title to oil money Matanks Who give a what bout rap accolades When I'm getting weekly wages like athletes King like Lebron imma don Teflon On the road to the riches hear my horn pon pon Shii I'm accustomed da grin Pon pon pon I guess this is my ghetto dream Omo kpelu mi gauge the p it's heavy g Ur money na lekpa omo my own na heavy D I'm so heavy in the D, from Abv to Los Im on bad guy P Even cobhams can see that i be bad guy Even if the cut my wings I still be fly guy Aeros contract us like aero contractors If u feeling the boi go ahead contact us Like adaptors connect high powers Boi I'm stinking rich I think I need a hot shower I no dey send no be network bants And in a couple of years check my net worth hands All I'm tryna say is Aliko get competition No be by mouth I get hustlers ambition They taking shots but I'm immune to ammunition Just submit to my submission Ur not in my own division Na condition wey make crayfish bend Na the same condition we make I.S no send