Call: Onyenemma Imela
Response: It is simpily because,Onyenemma Imela,it is simpily because
Call: Onyenemma Imela. (Response)
Call: O' chukwu mere ya,no be my power o
Call:Asina obughi Jehova,where I for dey
Call: I am a living testimony I
Response: It is simpily because,because Jesus dey bless me o
1: Obata obiye,anamajagi mma
Onye jerije n'elu mmiri,anamajagi mma
The way You take to change my life o suprise mo/2x
Everyday I remember,January to December, favour wey I dey see,na Jesus do am for me/2x
I throway You salute o...Jehovah
I throway You salute o,onye oma mamma /2x
Mob Chant: Daddy You just dey honour me
As if to say na only me
The kain paddy wey You dey do for me dey make goodness and mercy dey follow me
I get testimony
Inspite of all my enemies
Jehovah forever,You never surrender Your power to the enemy
I come dey dance for You,for all the things You don dey do
Agidigba,You be Arabaribiti
Everybody dey 'tion for You
Everybody 'tion for You
Chorus
Call: Onyenemma Imela
Response: It is simpily because,Onyenemma Imela,it is simpily because
Call: Ihe chukwu neme ,o suprise mo o. (Response)
Call: As you dey see me so,na Jehovah eh
Call:Wetin I do o,wey make you love me ao
Call: I am a living testimony I
Response: It is simpily because,because Jesus dey bless me o
Bridge:
Call: Ebubedike,anyi n'ekele gi
Response: Anyi n'ekele /2x
Call:Onye binigwe anyi n'ekele gi (Response)
Call: Baba mi redeemer,baba mi provider and Jireh
Call: Tan sope a o ni father o,
Call: Ebubedike,ebubedike
EBUBEDIKE! IKE N'AGHA (Repeat)
Chorus:
Call: Onyenemma Imela
Response: It is simpily because,Onyenemma Imela,it is simpily because
Call: Papa mo my Onyenemma. (Response)
Call: O' chukwu mere ya,no be my power o
Call:Asina obughi Jehova,where I for dey
Call: I am a living testimony I
Response: It is simpily because,because Jesus dey bless me o