LOVE YOU TIRE – MAYORKUN FT MR EAZI INTRO DIRTY YOURSELF ZAGADAT ITS YOUR BOY EAZI MAYORKUN BABY O (SWAA) DIRTY GANG FRESH ON THE BEAT VERSE 1 [MAYORKUN] AHHH KINI KOKO, BABY MA LO BOBO MI VERY SOON YOU GBODO MI, OTALENU MI TOMATOE ATI RODO NI SHINE YOUR EYES, KORO KORO CDQ NIBI TI WON TITA INDOMIE NA SO DEM BE TOBA TI FE YA FOTO MI NISE WON MA FEYIN BI ENI TI GBA LOTTO NI GOD DON SPARK UP MY LIGHT BE ISE REWIRE O (SWAAA) GAT ME BLUE BI INA THURAYA MAYORKUN BABY OO) SHE BE STARING AT MY ATTIRE, WA SUMO BI GBEMISAYA O WO PANDA BABY MO WO DESIGNER MY LOVE FOR YOU NO EXPIRE TO LIFT THE BURDEN OFF YOUR CHEST IS WHAT I DISAYA AUNTY NAYA CHORUS MAMI I GO LOVE YOU TIRE (BABY I GO LOVE YOU TIRE) MY BABY I GO LOVE YOU TIRE (BABY LOVE YOU TIRE LOVE YOU TIRE) BABY I GO LVE YOU TIRE BABY I GO LOVE YOU VERSE 2 [MR EAZI] MY BABY SHE BE FRESH WALAHIA SHE NO BE BALLER EEH LIKE BOLANLE IF YOU SEE HER YANSH WALAI YOU GO FALL DOWN EEH FALL AWAY SHE NO LEPA WALAI SHE BE OROBO OYA ROBO ROBO IF YOU SEE CONFAM WEY I DEY SING SONG EHH SONGOLONGO SEE OPEN YOUR DOOR MAKE I COME INSIDE
OPEN YOUR WINDOW MAKE I SEE INSIDE MA LO SLOW BABY I GET TOO MUCH MONEY I DEY BLOW EMI O WO PANDA BABY MO WO DESIGNER (ZAGA DAT) MY LOVE FOR YOU NO GO EXIRE E BE YOUR BODY AND YOUR SOUL I DEY DESIRE CHORUS MAMI I GO LOVE YOU TIRE (BABY I GO LOVE YOU TIRE) MY BABY I GO LOVE YOU TIRE (BABY LOVE YOU TIRE LOVE YOU TIRE) BABY I GO LVE YOU TIRE (BABY I GO LOEVE YOU TIRE BABY I GO LOVE YOU (LOVE YOU TIRE) VERSE 3 [MAYORKUN] OMO O BEMEBE KO BEMBE I AM READY TO PICK UP ORENTE MAKE I CALL MRS ADEWALE COS IT BE LIKE SEY BAD BELE DEY GO CRAZY SHE SEE ME SHE NO BELIEVE AM SHE WAN MOVE INTO MY VILLA SHE MONEY SHE SEE GOLD SHE SAY MAYORKUN GUY YOURE OUT OF MY LEAGUE, ASTON VILLA BABY YOU GO WORK RETIRE WORK WORK WORK RIHANNA MY BROTHERS DEY COLLECT WIRE (YAYA YA) NI ILASA DO RE FA SO TI LA LA YOU KNOW SAY I NO LIKE WAHLAA ITS MAYORKUN BABY O CHORUS MAMI I GO LOVE YOU TIRE (BABY I GO LOVE YOU TIRE) MY BABY I GO LOVE YOU TIRE (BABY LOVE YOU TIRE LOVE YOU TIRE) BABY I GO LVE YOU TIRE (LOVE YOU TIRE) BABY I GO LOVE YOU ( LOVE YOU TIRE) OUTRO ZAGAT DIRTY YOURSELF, YOU NO DEY SEE