[Verse 1] Ah! Yeah! Bad guys in the building Yeah! I dey for bed since I dey try move In my 27 years I never see this kind groove We dey fight hangover me and my guy Jones And I no dey I too dey like booze You know that kind level wey you don shack too Wey you see every girl like if I catch you Lola say she want place Make we come highschool Okay thank you But me I’m quite cool I don’t know about Jones but use your best effort I’m a good man I don’t succumb to peer pressure I shack up I demo Only for like 10 seconds For the shortest resistance, I hold the best record [Bridge] 20 minutes later Hot don cool down brother We don stop to bother Shayo don dey enter Lola pa** the poli Make we smoke the claro I come start to wonder Let me go for parole [Hook/Chorus] They don get me See as fine girl dey wound person Ah dey form hard when nobody send me Chai! They don get me Ah! They don get me See as fine girl dey wound person Ah dey form hard when nobody send me Chai! they don get me [Verse 2] Ah dey prove hard guy Ah dey there dey form stunt Me wey no dey smoke ah don clear one blunt Ah dey mix when already sef guys don drunk
The high come dey be like say e go last one month She give me space cake She say guy come chop Ah say gimme space Wait my heart wan stop Ah still try comport Many guys don knock Make them like form 12 All my guys don talk I chop the cake finish Now ah see the light Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night I no know wetin Jones don add to him Sprite But na Psalm23 wey my guy dey recite [Bridge] 20 minutes later Hot don cool down brother We don stop to bother Shayo don dey enter Lola pa** the polishi Make we smoke the claro I come start to wonder Let me go for parole Ooo! [Hook/Chorus] They don get me See as fine girl dey wound person Ah dey form hard when nobody send me Chai! They don get me Ah! They don get me See as fine girl dey wound person Ah dey form hard when nobody send me Chai! they don get me [Outro] Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night Chai! they don get me Na Psalm23 wey my guy dey recite They don get me Aah! Dey don get me See as fine girl dey wound person I dey form hard when nobody send me Chai! They don get me