[Intro] My name na Di'ja I dey sing for my baby Nwannem Yaro I dey love you I crazy (2x) Ah yeah Yaro (Ah yeah Yaro) Ah ha yeah bayaroba (Ah yeah ya yeah) Ah yeah Yaro (Ah yeah Yaro) Ah ha yeah bayaroba (Ah yeah ya yeah) Mavin! Ah ha yeh Ah ha yeah Ah ha yeah barap yeah Don Jazzy! [Verse 1] Something like a brother I go be your keeper Something like a Annie Wey e catch Idibia Something like Tee Billions Wey e love hin Tiwa Something like a Romie Romie k** himself for Julie Something like Anini You dey thief my heart baby Something like your shadow I go dey gum your body Something like MTN Everywhere you go I go follow you my baby Follow you my baby [Bridge] All i need is your love Your love is all I need Yes, no one can compare To how you make me feel I place no one above Oya show me you love me Show me you love me, baby [Chorus] You thief my heart o (yaro) Bust my brain ni (yaro)
Smooth criminal (yaro) I just dey love you (yaro) I no dey paro (yaro) Kai! Shege banza (yaro) I go love you ahuh Love you (yaro) [Verse 2] This soyayya is sweet o E dey sweet me well welli o Woi woi woi woi yo Duya abeg no lef o This love is crazy Even i can't deny it Don't understand how I feel But I like it Something like Anini You dey thief my heart baby Something like your shadow I go dey gum your body Something like MTN Everywhere you go I go follow you my baby Follow Follow you my baby [Bridge] All i need is your love Your love is all I need Yes! No one can compare To how you make me feel I place no one above Oya show me you love me Show me you love me, baby [Chorus: (2x)] You thief my heart o (yaro) Bust my brain ni (yaro) Smooth criminal (yaro) I just dey love you (yaro) I no dey paro (yaro) Kai! Shege banza (yaro) I go love you ahuh Love you (yaro)