Verse 1: Yaylow I be goal keeper Scores na 5-0 Cause I decide go Bench, dey play with biro As dem dey wire shot inside goal... Dem talk say, “Jump Up!” I dive low Put coach inside post Tell am, "Stand There! and if you like, go" "Wetin be the name of this beat?!" ENIGMA Chelsea sign me but I talk say I wan go play for Eyinba I be the same guy wey dey chop agbalumo I be the guy wey be say if two of us rap, na me dem go gbadun more I be keeper wey dey hard to score That time we dey play monkey-post, with no slippers, and Tunde like to dey argue gon! On top ball wey no enter "Una no fit remember?!" I be the same guy from January to December So I hope say una understand now Make una even see as I dey yarn now... I be Naija boy hands down Verse 2: AnonymousMan (Yaylow's English-Rapping Alter-Ego) Here's a competition I'm sure I'm gonna lose, not sure why I signed up There's faith and destiny, I usually like to try luck If I win the lotto? I'll use 5 bucks To buy stuff Then give the rest of the cash to a homeless man, with a nice cup I do things like take exams with my eyes shut Get on a train, and get off, before my stop I make people go, "This guy's stoned!" Got 3 TV's in my home But I prefer watching movies on my iPhone
If there's any distance too high? I have to reach it If there's any security in my way? I have to breach it Dawg, if there's any top secret? I have to leak it If instructions say, "Only view 5", I have to see 6 Peep this; Y'all thin slice, I'm deep dish And stuff I considered a weak hit? The streets need a remix! Listening to rock bands (while) putting on metal lipstick I plan to expand my rap a few blocks, then several districts (If you) 'Stand in my way? Get hit with my right and my left hand too "AnonymousMan, how else will they get handled?" Get bashed with a brick the shape of a rectangle Kicked off of a building, land on a spear at an erect angle Verse 3: Yaylow "Yaylow abeg enter, come, come, come" "Why you dey yarn all this Oyibo? I want make people notice flow" And anything I score, dawg, na golden goal If you don chop babadudu, raise your hand "We are here!" O boy, some fresh babes dey come, change of plans "ABEG!" "We be Naija, make una keep una hands up," "In short, if you don chop babadudu, make una stand up!" Ah!, I can't cough My flow sick like dandruff "How much dey your account?!" 1 buck I hope say, Mo'Hits Go notice Say my flow fit Increase their web traffic, give dem some mo' hits!