INTRO
(COUGHS)
NA IGBO OOOO NA IM MAKE AKEEM GO GAGA
SEE THE FOOL ONYE ARA
DAVID JONES DAVID
NA IGBO OOOO AND CODIENE ATI GBOGBO
SEE THE FOOL ONYE ARA
CHORUS
HIM MAMA WARN AM O
ONYE ARA
STOP IGBO O
ONYE ARA
E NO HEAR
ONYE ARA
NOW E DEY
ONYE ARA
YABA LEFT
ONYE ARA
STOP IGBO O
ONYE ARA
E NO HEAR
ONYE ARA
NOW E DEY
VERSE 1
MA BROTHER NO BE LIE AKEEM O
NA MY ni**a
WHEN E DON SMOKE
E TURN PANEL BEATER
RASHEEDA WARN AM
E SAY E GO BEAT AM
SAY NA THE ONLY THING WEY DEY MAKE ME HIGH
AND WHEN E HIGH
E DEY DO AM LIKE KPROKOTOM
AND E GO SAY
I AM FEELING LIKE TO RUN RUN RUN
AND WHEN E RUN
NA SO DEM GO DEY TALK TALK TALK
AND WHEN E SHELE
BAD BELLE GO SAY
REFRAIN
HIM MAMA WARN AM O
ONYE ARA E NO HEAR
STOP IGBO O
ODE E NO HEAR
HIM PAPA WARN AM O
ONYE ARA E NO HEAR
STOP IGBO O
ODE E NO HEAR
NA WETIN DEY WORRY YOU
ONYE ARA E NO HEAR
YOU FOR DON MARRY BEFORE TODAY
ODE E NO HEAR
I ALREADY BOUGHT MY SUIT
ONYE ARA E NO HEAR
THE HONEYMOON FOR BE FOR TAKWA BAY
BUT E NO HEAR
CHORUS
HIM MAMA WARN AM O
ONYE ARA
STOP IGBO O
ONYE ARA
E NO HEAR
ONYE ARA
NOW E DEY
ONYE ARA
YABA LEFT
ONYE ARA
STOP IGBO O
ONYE ARA
E NO HEAR
ONYE ARA
NOW E DEY
VERSE 2
AUNTY CARO NA BEG I BEG YOU
GBANA NA ba*tard
I SEE YOU EVERYDAY
YOU TAKE AM LIKE A CUSTARD
IFEOMA ABI YOU WAN MAD O
STOP GBANA BEFORE IT WILL BE SO SAD O
AND WHEN E START
E DEY DO YOU LIKE KPROKOTOM
AND YOU GO SAY
I AM FEELING LIKE TO RUN RUN RUN
AND WHEN YOU RUN
NA SO DEM GO DEY TALK TALK TALK
AND WHEN E SHELE
BAD BELLE GO SAY
REFRAIN
HIM MAMA WARN AM O
ONYE ARA E NO HEAR
STOP IGBO O
ODE E NO HEAR
HIM PAPA WARN AM O
ONYE ARA E NO HEAR
STOP IGBO O
ODE E NO HEAR
NA WETIN DEY WORRY YOU
ONYE ARA E NO HEAR
YOU FOR DON MARRY BEFORE TODAY
ODE E NO HEAR
I ALREADY BOUGHT MY SUIT
ONYE ARA E NO HEAR
THE HONEYMOON FOR BE FOR TAKWA BAY
BUT E NO HEAR
CHORUS
ARAHIM MAMA WARN AM O
ONYE ARA
STOP IGBO O
ONYE ARA
E NO HEAR
ONYE ARA
NOW E DEY
ONYE ARA
YABA LELT
ONYE ARA
STOP IGBO O
ONYE ARA
E NO HEAR
ONYE ARA
NOW E DEY
ONYE ARA
HIM MAMA WARN AM O
ONYE ARA
STOP IGBO O
ONYE ARA
HIM PAPA WARN AM O
ONYE ARA
STOP IGBO O
ONYE ARA
HIM MAMA WARN AM O
ONYE ARA
STOP IGBO O
ONYE ARA
HIM PAPA WARN AM O
ONYE ARA
NOW E DEY
ONYE ARA
YABA LEFT
RESPEK FELIX KING