Oga adili gi okay - otu osi dili m'okay Oga adili gi okay - Hywage It's your boy Crizem - Agadaganwa If e no be your way I no dey go If no be your call I no dey pick If e no be you I no dey worship Abi wetin I gain if at last I no dey where you dey Oh wey! If e no be your way I no dey go If no be your call I no dey pick If e no be you I no dey worship Abi wetin I gain if at last I no dey where you dey Oh wey! Chorus Put me for budget Oluwa No let my blessings follow backyard when I dey for front oh - oh wey (2x) Put for your budget Make you no forget me As you do for others make you do for me oh - oh wey! (2x) Verse 1: Am serving a great God afaya bu akataka Look at me very well ebube ya juru yakata Maka na ihe oneme nandum Nwanne ogbalu kasaa If you don't know this God brother, sister biko pasaa (pasaa) In this life you gotta live and give your best And ogadikwa risky if you don't give your life to Christ - hah Do it now maka chi foo ogadi late Ngozi g'adiri gi maobu n'ime Uche Chukwu - legodi You cannot play with God because he's not a game And you cannot serve the Lord and your life is still the same
See, am a living testimony, boring turning to exploring Now am making a good money - (dey don know hah) See my life now - am packing nothing Everyday am balling no be flunting And no be say na only dey pray pass No be say na only me dey do praying and fasting Chorus Put me for budget Oluwa No let my blessings follow backyard when I dey for front oh - oh wey (2x) Put for your budget Make you no forget me As you do for others make you do for me oh - oh wey! (2x) Verse 2: Na everyday me dey see grace on duty You have turn my imaginations to reality (ebelebe) I was blind you make me see (make me see) I was nobody but you called me your own Oh wey! Ah!! See the way you love me and know me by my name Everything about me Lord is all about you Continue to be my God and please don't let me fall Continue to be my God and please don't let me fall See the way you love me and know me by my name Everything about me Lord is all about you Continue to be my God and please don't let me fall Continue to be my God and please don't let me fall ...Call me Crizem Nwanne aaah