(intro) yaw....Oh God.... Check! (Hook) BobWhite is in the house he came in unannounced when you hear the sound oh baby issa vibe/ This is the vibe controller It seems like you don't know that I always hold my side down its about time we get down.../ (Verse 1) Yea I got ladies tweaking and I got babies learning abeg no come near me abi you no dey fear ni/ I'm on your face like acne I bet that you gon ask me but homie I ain't telling I got the juice and spices/ I hear person dey knock I see you for my door you carry person come you lonely like akon/ you go chop maize or corn abi na beef you want? shaku shaku baby oya pop and dab.../ (Hook) BobWhite is in the house he came in unannounced when you hear the sound oh baby issa vibe/ This is the vibe controller
It seems like you don't know that I always hold my side down its about time we get down.../ (Verse2) Ma lo wo wo ku wo Ibadi lomo fin Jo .../ To ba ti ya ke mo jo Ke kigbo Shibo yeboo .../ e wa se e ti jauen ni sey e yo abi e fe je si.../ abeg no dey jealous me abi you use Jello C.../ oh baby shake your bumbom I like the way you turn up nne I like this skele na she dey scatter dance floor.../ abobbi where your compa** I want to make a fast call I call one of my n***as sey I don jam one madt one.../ (Hook) BobWhite is in the house he came in unannounced when you hear the sound oh baby issa vibe/ This is the vibe controller It seems like you don't know that I always hold my side down its about time we get down.../