Intro: Na my salary I take buy this three range o (Ehn If I Hear) It's your boyfriend Bangin. Gee Gee Gee Gee Gee Family (Drumphase on the Beat) Verse One: Oniru on point, you still dey form (SU) Two range (Car) and you say you no dey wire She love clubing but she no dey do P My girlfriend no dey double date Even me as I dey here I no dey fornicate You say you dey collect him money and him no dey F** U You say you dey go twenty rounds and you no dey taya You always on system and you no dey do gee Chorus: I know say you be prodigal son Humm Prodigal son I know say you be prodigal son Humm Prodigal son I know say you be prodigal son Humm Prodigal son I know say you be prodigal son Humm Prodigal son Verse Two: I like this guy not because of his money o I sleep him house I swear him no touch me Response: Shey you na cartoon wey him go dey watch you I swear na you I go marry till the ending Na you I go follow even if you no get chichi After many abortion, you still dey form virgin
You say you no like me, but you still dey ping me You say you no send me, but you still dey ring me You no be club girl, but you sabi all the djs Chorus: I know say you be prodigal son Humm Prodigal son I know say you be prodigal son Humm Prodigal son I know say you be prodigal son Humm Prodigal son I know say you be prodigal son Humm Prodigal son Talk: Ok Ok you know, Everybody want to dey form tush this days, you know Make I come do my own Verse: Na dr dre produced my (song) wole wole Na only terry g dey form tile tile Barrister featured Micheal Jackson Beyonce was born in Nigeria Uncle segge wan dey form s**y Aki na pawpaw junior brother to messi Nepa no dey take light for my area Something something 2face idibia Chorus: I know say you be prodigal son Humm Prodigal son I know say you be prodigal son Humm Prodigal son I know say you be prodigal son Humm Prodigal son I know say you be prodigal son Humm Prodigal son Outro: Omo na highness I take sing am o