Adekunle Gold - Win lyrics

Published

0 375 0

Adekunle Gold - Win lyrics

[Verse 1] In my lifetime In my lifetime People I fit die for dem be like two Everybody no go like am Dem no go like am I wanna be me don't wanna be like you Some ah dem dey want to gum body Where dem dey dey when I be nobody If I talk true dem ah come for me But if dem talk true dem want my company [Chorus] Big love to mama she raised a man (A Young King) And Blessings to friends that hol me down (For loving me) Morе life to the fans you changed my lifе (Ese) And Bigs up to me I never give up I just wanna win-win In this life of sin-sin Every other day I gotta win Win so hard I make a scene Omo ope just wanna win-win Wahala ko kan mi-mi Every other day I gotta win-win Win so hard I make a scene [Post-Chorus] Win-win Me na winner, me, me na winner Me na winner, me, (Win-win) me na winner Me na winner, me, me na winner Me na winner, me, (Win-win) me na winner Me na winner, me, me na winner Me na winner, me, (Win-win) me na winner Me na winner, me, me na winner Me na winner, me, me na winner [Verse 2] Wetin no killi-killi me Better never come back Suffer suffer Omo see my throw back Winning so sweet I'm not tryna lose Don't wanna go down Omo I refuse Ahead, ahead I dey run my race I give dem gap but them still dey chase Winner man make you give me space [Chorus] Big love to mama she raised a man (A young king) And blessings to friends that hold me down-down-down (Loving me) More life to the fans you changed my life (Ese) And Bigs up to me I never give up I just wanna win-win In this life of sin-sin Every other day I gotta win Win so hard I make a scene Omo ope just wanna win-win Wahala ko kan mi-mi Every other day I gotta win Win so hard I make a scene [Post-Chorus] Win-win Me na winner, me, me na winner Me na winner, me, (Win-win) me na winner Me na winner, me, me na winner Me na winner, me, (Win-win) me na winner Me na winner, me, me na winner Me na winner, me, (Win-win) me na winner Me na winner, me, me na winner Me na winner, me, me na winner In my lifetime In my lifetime People I fit die for dem be like two Everybody no go like am Dem no go like am I wanna be me don't wanna be like you