Adekunle Gold - It Is What It Is lyrics

Published

0 418 0

Adekunle Gold - It Is What It Is lyrics

[Intro] Majisoro, hold on It is what it is, yeah Mawobe, leave am (Leave am) [Verse 1] People wey no dey feed you Always the first to talk about your life Look at the irony Shame you for public come dey beg for side Don't get it twisted, I no dey kiss ass That sh*t is not healthy Keeping my distance Some people are worse than pandemic [Pre-Chorus] If e go cost my peace Den I go take my leave If e no be money Do not disturb me, please If е go cost my peace That's some еxpensive sh*t, oh If e no be money Do not disturb me, please [Chorus] Majisoro, hold on It is what it is, yeah Mawobe, leave am (Leave am) Majisoro, hold on It is what it is, yeah Mawobe, leave am (Leave am) [Verse 2] Money no dey bring happiness, oh Na when I get money I realize, oh But I no be hypocrite I dey pray make you get your own too See, bad times will never last Elemi lo ma last, life come at you so fast Small time you don become wetin you hate Low-key, they hate their life And they're lonely, no energy for nobody We no dey happy for me, for me Low-key, you hate your life And you're lonely, no energy for nobody No waste your time, man, I no see you [Pre-Chorus] If e go cost my peace Den I go take my leave If e no be money Do not disturb me, please If e go cost my peace That's some expensive sh*t, oh If e no be money Do not disturb me, please [Chorus] Majisoro, hold on It is what it is, yeah Mawobe, leave am (Leave am) Majisoro, hold on It is what it is, yeah Mawobe, leave am (Leave am) [Outro] Leave am It is what it is It is what it is