Ade Bantu - Yanga lyrics

Published

0 124 0

Ade Bantu - Yanga lyrics

[Intro: Sehinde Jo & Ade Bantu] This is Sehinde Jo in a combination with Bantu [Verse 1: Seyinde Jo] Ọ ti rin irin ajo, iyẹn lo rişirişi Isẹ yi ni moya gba wipe Ọni olowo lọwọ şebi ile aye asan lowa Şe bowo gbaye kan baba mi nfọmọ rẹ şowo Şe bowo gbaye kan ọmọ baba meji d'olodi ara ri ọn Ka wiiri ka wilọ, owo dọja orişa Ori mi da bọ, mọn mọn jẹ nşe ẹru owo laye mi Ọlaşẹhinde jẹ ko maye wọn wipe Owo ni gbo ngbo ẹşẹ, ara mii Ka rokun ka rọsa, tori owo nii [Chorus] Person wey get money na him dey do yanga Eh eh eh nah him dey do yanga Olowo l'aye mo Odumare j' e kin ri temi Eh eh eh nah him dey do yanga [Verse 2: Ade Bantu] See dem move around worshipping di bling bling Selling out dem soul fi di cheapi ting ting In the land of the blind na di one eye be king king Every man fi self dem a doing their own ting No man wann help build him brother up When him wann rise dem a mount a road block Ready fi k** him and rubbish him hand work Hear di way dem gossiping around di clock We na resign we no retreat we no surrender Blood money Dollar can't be me master Stick to your guns and always remember What can't break you will only make you stronger So why di yanga? why why so why di yanga? [Chorus] Person wey get money na him dey do yanga Eh eh eh nah him dey do yanga Olowo l'aye mo Odumare j' e kin ri temi Eh eh eh nah him dey do yanga [Spoke Part Ade Bantu & Seined Jo] Seyinde you no wann make money? i wan make money o which kind money? gbemu money Ah Euro nko? If you give me I go take am o How bout Dollar? i need am [Chorus] Person wey get money na him dey do yanga Eh eh eh nah him dey do yanga Olowo l'aye mo Odumare j' e kin ri temi Eh eh eh nah him dey do yanga