Ade Bantu - Travel & Sea lyrics

Published

0 165 0

Ade Bantu - Travel & Sea lyrics

[Spoken Intro: Wanlov] Lets go Have you collected your bags Please put everything in your bag Your black soap and your sponge And yeah you don't need a towel You can air dry your body [Spoken Intro: Ade Bantu] Hear well well I beg make unna no dey form line dey say unna wann go yonder Africa too dey no need for visa wahala Nobody wey go come do ojoro Wey go come give you wan kind yama yama Wey bi say dem go come arrest you Come embarra** you and your family You hear word? [Chorus Wanlov & Ade Bantu] Whether by land sea or air i want to see everywhere Whether by land sea or air i must to go everywhere (x2) We dey travel we dey waka (x4) [Verse 1: Ade Bantu} I wan go Biennale for Bamako I wan go Ouagadougou FESPACO No go mind relaxation for Cairo Wan chop Matoke for Kampala Shake my bodi with fine sisi for Kinshasa Party with my peeps in Monrovia [Chorus Wanlov & Ade Bantu] Whether by land sea or air i want to see everywhere Whether by land sea or air i must to go everywhere (x2) We dey travel we dey waka (x4) [Verse 2: Wanlov] I for do fast den go search Ayi Kwei Armah for Senegal Then pa** the Gambia visit Wally Cham coz e be ma pal Swim the Red Sea or Mediterrenean for Algeria Compare the bottoses between Ghana and South Africa So so riches dey lay ground from shore to shore U go see say dem dey lie wen dey talk say we be poor [Chorus Wanlov & Ade Bantu] Whether by land sea or air i want to see everywhere Whether by land sea or air i must to go everywhere (x2) We dey travel we dey waka (x4)