2face Idibia - U No Holy Pa** lyrics

Published

0 410 0

2face Idibia - U No Holy Pa** lyrics

[Hook:] Hey, uuh Some people be acting like they know it all Hey, ooh Some people be acting like they know it all Hey, ooh, ai Some people be acting like they know it all Ooh [Verse 1:] See, see See this type of thing wey we dey feel Before you know, you don dey start to dey kolo small I no go lie We feel these things for real Some people no believe that money brings upon a man's downfall Face reality and you will see That it pays nobody To be feeling that they know it all Try to visualize what I feel And I bet what you will see would be a picture of a garden wall If you try to push am down Try to enter the town Try to see wetin dey happen around Na so them go dey bring you down Before you know, you go dey for six feet under the ground Ooh ah [Chorus:] Some be acting that they know it all But everybody knows that people rise and fall Some rise up again just to stand up tall And wiser and stronger No matter how long you live You can not learn it all You go only do your best because you no go fit do all So if you want to criticize me, talk small small Cos you no holy pa**, my brother U no holy pa**, my sister [Verse 2:] Hmm, some people when they see a wrong thing They will start complaining Until the complaining turn into shouting Anytime they see a wrong thing They continue shouting Until the shouting turn into traditional shouting Make them try to correct a thing They will start to thinking Until the thinking make the pressure to start to set in Make them feel like outcast in the society them live in Because they lose them sense of belonging But they would try to push am more Try to open every door When negativity doesn't make it certain So when them try to stop the complaining and the shouting Them no go fit because e don be spiritual something People take advantage of the dream Because them realizing Say this people lost them spirit of fighting So them start to use them head Use am like dustbin All the problem of the nation Them be dumping, in them head Slavery will start to set in like Amistad Oya, I know say you seen the making And them start to do almost anything for almost nothing Cos them same people they need some fighting But the scavengers would bring them all They will push them to the floor And to collect all the people them belonging But like a goat that has pushed to the wall We already ready to start to do the fighting So me a go run them down Me a go chase them outta wey town I sabi, we go gun down them Before them go know, them go dey for six feet under the ground [Chorus] U no holy pa**, my sister [Chorus]