2Baba - Frenemies lyrics

Published

0 291 0

2Baba - Frenemies lyrics

Ohh, ooh Woah-oh-oh-oh-oh-oh Yeah yeah yeah Pray for wisdom Pray for strength Woah-oh-oh-oh-oh, yeah Oh Lord save me from frenemies Make nothing come dey join our destiny Make nothing make me deal with their fallacies For my house oh, or even if na overseas Oh Lord, gimme bazooka Make a bomb them scatter them from area The fire wey go follow them, na Holy Ghost fire My brother, no be small matter As I look out through my window, me I no dey see them Abi – them don enter house already, dey follow me smoke my kpoli Oh Lord na You go save me And as I take another step, I hear whatever I hear I say, "Who dey there? Who go come dey bite me for here?" Meanwhile before na mosquito I been dey fear Now everything suspicious in the air I start to follow dem slowly Start to wonder why them want shut themselves off from the glory I start to wonder how them know me And if You check am well Them been dey feature for my story Oh Lord save me from frenemies Make nothing come dey join our destiny Make nothing make me deal with their fallacies For my house oh, or even if na overseas Oh Lord, gimme bazooka Make a bomb them scatter them from area The fire wey go follow them, na Holy Ghost fire My brother, no be small matter And if I do You wrong before If I table all the matter on the floor Would You believe me? Yeah Would You forgive me? Because I don't want to be living with no bad blood And to be friends with the person is not by force I want to live my life I beg make You live Yours So make You carry You wahala, make I carry my cross Because, I no fi start to explain Your problem Me I dey my corner just dey maintain my problems Negative energy no go ever help me solve them Chaiii See me, see problem Oh Lord save me from frenemies Make nothing come dey join our destiny Make nothing make me deal with their fallacies For my house oh, or even if na overseas Oh Lord, gimme bazooka Make a bomb them scatter them from area The fire wey go follow them, na Holy Ghost fire My brother, no be small matter Wetin You dey think before Wetin make You feel say them love You for sure Wetin been dey make You dey believe them before Ohh Because their way no pure Naso them go knock on your door They shine their teeth as dem they su*k on Your blood I say this now as I been talk am before I say their way no pure Oh Lord save me from frenemies Make nothing come dey join our destiny Make nothing make me deal with their fallacies For my house oh, or even if na overseas Oh Lord, gimme bazooka Make a bomb them scatter them from area The fire wey go follow them, na Holy Ghost fire My brother, no be small matter, ehh Yo, it's Richy on Da Beat Ooh, yeah Ohh, ohh, woah Save me from dem bad mind One time